I'm a happy woman no matter the matter.
If God has been faithful to you, say something nice to him.
How will you explain this, that something they kept under your care is missing.
Being my friend is not enough for you to say you know me well
That's is why the bible make us to understand that, he will bless the work of our hand.
Tag that friend that always says it’s not funny, but laughs 😅
I no too like wahala, but wahala like me. Wetin dey bring that leg
I go make am, but first, make I sleep. Na person language be that.
I no too eat, I just dey assist food. Wen plate don finish 🤣🤣
I dey mind my business, problem say no, e won mind me. Make una help me o 🤣
I wan rest, stress say, where you dey go? Wetin I won do na.
I no dey procrastinate, but I dey reschedule things. Which language be that one 🤣
You don’t have to know everything, just be willing to learn anything.