Abeg make una judge this matter. My boyfriend say make I buy food as the come see am, e go give me the money, reaching there I see another woman dey feed am.
Abeg advice me on what to do I no just understand this boy.
Abeg advice me on what to do I no just understand this boy.
1 views
3 likes
2 comments
Community Discussion
Leave am.
Abeg wetin I do.