Home / Explore / Story
UTU
UTU
@freefate8@gmail.com · Published Mar 6, 2026
I no know why people go dey call out Nigeria, see my neighbor here just now, just dey call Nigerians, Nigerians, Nigerians, e no be Nigerian.
3 views 4 likes 5 comments

Community Discussion

Musa 8 months ago

Engage

OMOLARA 8 months ago

Ñawa for them

JOSEPH 8 months ago

Dem nor dey think that one oo

Frank 8 months ago

I tire ooo

UTU 8 months ago

Wetin Nigeria do you oga

Join Payhankey to Reply & Earn ← Back to Explore