Home / Explore / @freefate8@gmail.com
UTU

UTU

@freefate8@gmail.com · Nigeria, Edo state.
108 followers 94 following 2,141 featured posts
Follow on Payhankey

I'm a happy woman no matter the matter.

I go market today, one guy just stand in the middle of the small Walk way wen people dey pass dey press phone. I no just understand the way some people they think.

Mar 6, 2026 3 views · 4 likes · Read more →

Some people call it confidence, but na just pride wearing fine clothes.

Mar 6, 2026 1 views · 4 likes · Read more →

The day you stop doing things for free, you go know who truly value you.

Mar 6, 2026 1 views · 5 likes · Read more →

Some people no be your enemy, but if opportunity show, them no go mind take your position.

Mar 6, 2026 3 views · 4 likes · Read more →

If person talk truth to you and you vex, maybe na because you know say the truth correct.

Mar 6, 2026 1 views · 1 likes · Read more →

The same people wey laugh at your beginning go ask you for help when you succeed.

Mar 6, 2026 1 views · 2 likes · Read more →

Some apologies no mean “I’m sorry,” it mean “abeg make this matter end.”

Mar 6, 2026 1 views · 1 likes · Read more →

If you always the victim in every story, maybe you need to check yourself small.😂😂

Mar 6, 2026 1 views · 1 likes · Read more →

The way some people dey give relationship advice, you go think say their own love life dey perfect.

Mar 6, 2026 2 views · 2 likes · Read more →

Some people no dey miss you, they just miss the things you used to do for them.

Mar 6, 2026 2 views · 3 likes · Read more →

The same person wey say money no be everything go still vex if you no pay am.

Mar 6, 2026 2 views · 2 likes · Read more →

Some people no be bad person, na just laziness and small wickedness mix together.🤣🤣

Mar 6, 2026 3 views · 4 likes · Read more →