I'm a happy woman no matter the matter.
If honesty spoil many relationships, maybe the relationship no strong from the beginning.
Some people no want advice, they just want you to support their bad decision.
The same person wey dey shout “respect me” never respect anybody for their life
Some friendships no end because of fight, them end because one person finally open eye.
When them say make man learn how to do things, una say know. See this morning as I drop my children off school, na so I see this woman tie wrapper like wetin I no know, as I dey come back I see say the husband dey teach her how to tie the wrapper properly before them enter their...
I no know why people go dey call out Nigeria, see my neighbor here just now, just dey call Nigerians, Nigerians, Nigerians, e no be Nigerian.
People are not ashamed, just imagine what someone is wearing this morning. I for snap the picture show you.
One man almost fall because of the phone wey him wife touch. Light suddenly go off, so the wife just carry him phone to use the torchlight see road. Immediately the man rush come collect the phone from her hand. As he dey rush, he nearly fall. He begin shout. Why you no carry you...
Some people get mouth sha. Just imagine wetin one brother dey tell him sister today: “If I no beat you today, I swear make I no make heaven!” When I hear am, I shock. The sister just stand there dey look am, no even talk anything. After some minutes, the brother come calm down. L...
E get one guy wey no dey hear word for my area. If you see wetin happen to am eh. Everybody for the street always dey warn am make he stop to dey insult people and look for trouble, but he no dey ever listen. He go always say nobody fit do am anything. Today, he try insult one qu...
Omo someone I didn’t know favored me today. I was standing in a long queue, worried because I didn’t have enough cash with me to complete what I wanted to buy and my transfer is not working due to my bank issue, I was already thinking of removing some things. Suddenly, the man be...
I no sure if all this lawyer go make heaven, because say, judge not, and then dey judge.